How I Went Four Lengthy Good Rounds With The Help Of Simple Workouts.

the way Pure Water business has turn to a business that has no regulation eh. Too dangerous.


 Now, everyone has a pure water factory. It now seems like the easiest business to jump on now without proper implementation as it used to be in the wayback. Sapa fit just knack person now, he go just vex start Pure water business inside him one room. 


This has increased the high rate of Typhoid Fever cos only God sabi where dem dey get the water wey dem dey sell. No machines for filtrations. Some just regular borehole water, even well water. Omo nah risk to live in Naija now. Even bottle water isnt safe. You will drink some bottle water, it as if you drinking directly from the well. 


Omo… moving forward. Typhoid nearly kpai me, even Malaria join. But we move! We good! The koko be say, just hold bar cos hospital bills this days no be beans. 


So moving to the main gist. Omo after many many sickness, Baba lose form o. To knack just be problem. Person go just dey do mumu ontop shima. Which level! See finish con dey enter person. And all this shima no go understand. Dem just wan dey alright!


Omo, got a new catch. Fixed the program. Omo i said to myself, Alaye Home Win o! Both half.


Na so i enter Youtube with my Laptop. Search for “Simple Workout to Do at home”.


I shaa click one. Na so i start. I on my Jam box. Fine Wizkid More Love, Less Ego album mix by Djames. 


“I am grateful to be have been loved -and to be loved now - and to be able to love, because that liberates. Love liberates." Thats the voice of Maya Angelou in the intro of the track titled “Everyday”. Omo nah so i start. 


The mixtape will play for 33minutes through, so I’ve set to run the workout through for that duration. Omo! So sweet! I began. Running on a spot, Climbing, Press up, Lifting, Twisting and many shaa. I just dey sweat as if say i dey use equipment. Omo i burn calories. My body feel am.


Hmmm. Mogbe! Your body don do Mogbe! That’s Balance off the album. Omo it was sweet and flowing!


I just dey enjoy every bit of the whole works. Some tracks off the album just dey make my Big John erect already. That track titled “Slip N Slide” isn’t just an ordinary track. Mehn! That track so erotic as silhouette videos. Already picturing me thrust from the sideline like that of Lamil Yamal dribbling on the Touchline in my head. Damn! Omolola your mind go dey!


“…and we fit endup for your place tonight. many talk no dey full basket. And i go fuck you till the morning time…” Baba bolu sef nah Bad Boy! 


Fast forward shaaa… I finish the workout. 30minutes spent wisely. I don gas out. I go shower, find something chaw the paste dey wait for the program.


I shaa put call. Shima fall in. I ask her wetin she go chop. I be that guy wey dey make sure say chaw dey abundant when i get programs like this. Chaw must be available, yoghurt to dey use guide and cool off.


I don buy fuel full tank keep, should incase. 

Comments